So Nigerian
Nigerian English is the best English artwork

Nigerian English is the best English

So Nigerian
S2 E438:59
Play episode

Show notes

My people, how una dey? Based on normal levels, we don come with another one. The matter wey we table na on top the kind grammar wey our Nigerian people create, wey all of us fit relate to. Join us listen to this one, so you go fit laugh forget any wahala for your mind Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

More from this show

More
Now Playing
So Nigerian — Nigerian English is the best English | Podcast | Josplay Music